MAN UNITED IN PIDGIN

E dey Kampe, We Full Ground

Menu

Skip to content
  • Home
  • E Don Happen
  • Transfer Amebo
  • Match Tori
    • Report
    • Fanzone
  • Rivals Watch
    • Arsenal
    • Chelsea
  • Entertainment
  • Muip Fpl
    • Muip Fpl 2019/20
  • Contact us

Ole Gunnar Solskjaer press conference ontop Man United vs AZ Alkmaar: “Jesse Lingard dey injured”

Manchester United boss Ole Gunnar Solskjaer don provide update ahead of hin side’s Europa League clash against AZ Alkmaar. Ole: “Ups and downs dey part of football but we know say we dey on the right track. I dey watch these boys for training everyday so i sabi say dem get skills. i no dey…

Rate this:

Continue reading →

Home / Match Tori / Report

Five Things wey we observe as Manchester United beat City 2-1

The Red Devils don win back to back Premier League games for the first time this season as dem beat Manchester City 2-1 for Ethiad Stadium. The people wey score for the Reds na Marcus Rashford and Anthony Martial, while na Otamendi score for City. Man United don move up to fifth for Premier League…

Rate this:

Home

Roma and Inter dun vex ban Corriere Delle Sport ontop dem ‘Black Friday’ headline as Chris Smalling dun come out yarn hin mind.

Both AS Roma and AC Milan dun issue ban for Corriere dello Sport, ontop dem racially insensitive headline from Italian newspaper regarding stars Chris Smalling and Romelu Lukaku. The front page headline on Thursday edition of Corriere dello Sport yarn say ‘Black Friday’, as e dey followed up by pictures of in-form ex-Man Utd teammates…

Rate this:

Home

"Paul Pogba go miss the Manchester derby, Martial fit start for bench" Man Utd boss Solskjaer don yarn

Manchester United boss Ole Gunnar Solskjaer don provide update ahead of the Manchester derby wey go happen on Saturday. The Red Devils bin win Tottenham 2-1 on Wednesday night, now Ole’s men don turn their attention to their Rivals, Man City. “My players don get confidence. That win wey we see on Wednesday don boost…

Rate this:

Home / Match Tori / Report

Five things wey we observe as Manchester United knack Tottenham 2-1: Rashford na wonder boy

Manchester United don beat Jose Mourinho’s Tottenham side 2-1 for Old Trafford. The person wey score for United na Marcus Rashford (2x) while na Dele Alli score for Spurs. Make we talk about the five things wey we observe: Firstly, we gats praise Fred and Scott McTominay and their midfield duo make brain. In fact,…

Rate this:

Ole Gunnar Solskjaer don provide update ontop Manchester United vs Tottenham clash

The Red Devils dey prepare to welcome Jose Mourinho at Old Trafford on Wednesday night as United go face Spurs. The United boss don provide update ontop the clash: Ole Gunnar Solskjaer don confirm say Paul Pogba dey injured and e go miss the clash. But Scott McTominay and Nemanja Matic dey available for selection.…

Rate this:

1 week ago December 3, 2019 in Home.

Five things wey we observe as Man United draw 2-2 against Villa: Sack Ole, e no get sense

Man United don continue like horrible ways under Ole Gunnar Solskjaer after dem draw 2-2 against Aston Villa for Old Trafford. The next game na against Tottenham on Wednesday. Make we talk about the five things wey we observe; Firstly, Ole’s cup don full as United boss. The club gats sack am. Whether na now,…

Rate this:

1 week ago December 1, 2019 in Home.

Manchester United boss Ole Gunnar Solskjaer don provide update ontop Pogba and McTominay injury

Manchester United manager Ole Gunnar Solskjaer don provide update ontop Paul Pogba and Scott McTominay’s wounjure. The Red Devils go face Aston Villa this weekend and dem fit dey without their two midfielders, the United coach believe say hin players dey recover. Ole ontop Pogba: “E don dey heal fast and e go soon dey…

Rate this:

2 weeks ago November 29, 2019 in Match Tori, Report.

Five things wey we observe as Man United lose 2-1 against Astana: Chong na mumu

The Red Devils bin give chance to their youths to play Europa League game tonight against Astana. The result bin end 2-1 in favour of Astana. If una go ask me, na good display for the young United players as dem see chance to play against senior men. Na Jesse Lingard wey score for Ole’s…

Rate this:

2 weeks ago November 28, 2019 in Home, Match Tori, Report.

Five things wey we observe as Manchester United draw Sheffield United 3-3: Ole na tactical mumu

Manchester United don draw 3-3 against Sheffield United. This game get as e be as the Red Devils bin play like mumu for the most part. The Red Devils bin dey down by two goals but Williams, Greenwood and Rashford. We think say the Reds don get surprise 3 points but Sheffield score late goal.…

Rate this:

November 24, 2019 in Home, Match Tori, Report.

Manchester United boss Ole Gunnar Solskjaer don provide update ahead of Sheffield clash

Manchester United manager Jose Mourinho don provide update ahead of the Premier League clash wey hin side get against Sheffield United. Solskjaer don confirm say Scott McTominay go miss two weeks. E also confirm say Rojo dey injured for two weeks. E no sabi Pogba’s return date but na weeks sha Ole: “Pogba dey improve.…

Rate this:

November 22, 2019 in Home.

Tottenham don appoint ex-Manchester United manager Jose Mourinho as their Head coach

We don receive official confirmation from Tottenham, Jose Mourinho na their new head coach. We no sabi why dem no employ am after we face Tottenham. Jose Mourinho no go allow make Ole Gunnar Solskjaer and hin United boys to beat am. That day go dey lovely especially if Paul Pogba play because e go…

Rate this:

November 20, 2019 in Transfer Amebo.

Tottenham dey talk with Ex-Man United boss Jose Mourinho to be their manager

Tottenham no dey waste time at all, na just yesterday wey dem sack Mauricio Pochettino. Today we dey receive strong reports from sky sports say their representatives don dey word with Jose Mourinho. Spurs go like make the ex-Manchester United boss manage them. Right now, the whole thing be like film-trick but if e be…

Rate this:

November 20, 2019 in Home, Transfer Amebo.

Five things wey we observe as Manchester United knack Brighton 3-1

Manchester United don get back to winning ways after dem knack Brighton 3-1. The people wey score na Andreas Pereira, Own Goal and Marcus Rashford. Anthony Martial no score but e get two assists. The international break go happen next week so the Premier League go return in two weeks time. Make we talk about…

Rate this:

November 10, 2019 in Home, Match Tori, Report.

Real Madrid wan offer James Rodriguez for Manchester United’s Paul Pogba

The reports wey we dey hear from El Desmarque na say Real Madrid wan offer James Rodriguez to Manchester United so dem go fit collect Paul Pogba in exchange. Personally, i believe say James na bend down select and if United accept this deal, dem be mumu.

Rate this:

November 9, 2019 in Home, Transfer Amebo.

Post navigation

← Older posts

TRENDING NEWS

  • Ole Gunnar Solskjaer press conference ontop Man United vs AZ Alkmaar: “Jesse Lingard dey injured”
    Ole Gunnar Solskjaer press conference ontop Man United vs AZ Alkmaar: “Jesse Lingard dey injured”
  • Battle for Half A Million Naira in MUIP FPL 2019/20 Competition
    Battle for Half A Million Naira in MUIP FPL 2019/20 Competition
  • Wetin be Highspirit.ng social betting network?
    Wetin be Highspirit.ng social betting network?
  • Everything una gots know about the Man United transfers: Who dey come? who dey commot?
    Everything una gots know about the Man United transfers: Who dey come? who dey commot?
  • Five Things wey we observe as Manchester United beat City 2-1
    Five Things wey we observe as Manchester United beat City 2-1

Get the best tori as e dey hot straight into your inbox

Join 186,044 other followers

U wan advertise with us?

Phone No: +2347016989752 advert@manutdinpidgin.com

FOLLOW US

  • View manutdinpidgin’s profile on Facebook
  • View manutdinpidgin’s profile on Twitter
  • View manutdinpidgin’s profile on Instagram
  • View manutdinpidgin’s profile on YouTube
My Tweets

Premier League Table

Create a website or blog at WordPress.com
Cancel
Privacy & Cookies: This site uses cookies. By continuing to use this website, you agree to their use.
To find out more, including how to control cookies, see here: Cookie Policy