City playmaker Kevin De Bruyne dey look foward to the Manchester derby wey go happen this weekend for Old Trafford.
‘United na one of the biggest clubs wey dey this country,’ na wetin De Bruyne yarn. ‘Their team carry weight and dem wan win league title. Dem go dey ready, we self go dey ready. We dey hope say the match go sweet.”
Advertisements
united dey grow rapidly approaching success under baba special hope go continue so tay we d trophy dem