Reds defender Marcos Rojo don admit say e dey hungry am to play the Manchester derby wey go happen on Sunday.
“When i bin dey injured, i think say i no go play the derby o, my mind bin cut,” na wetin Rojo yarn. “But now e don show and i dey ready. I dey fit, i wan kill pesin ontop pitch.”
Advertisements