Manchester United pikin striker James Wilson don go loan for Shefiield United and na there e go remin until the season finish. Na number 12 wey e go wear for Sheffield United.
We dey pray make e finally get sense on loan, Wilson wey suppose don break through for Red Devils but hin on/off form, plus injuries no let am shine.