Manchester United attacker Henrikh Mkhitaryan talk say the only thing wey go make am go Emirates na if Arsenal dey ready to make am their highest paid player.
E talk say the salary wey dem wan give Sanchez, to tempt am to stay, say make dem give am or e no go sign, na the reports we dey hear from Duncan Castles.
Advertisements