The reports wey we dey hear from Standard na say Manchester United talk say e sure dem say dem go sign Toby Alderweireld from Tottenham. The money wey Spurs wan collect for the defender na £40million.
Say wetin happen? Hin leg na gold? make dem take time.
Advertisements