We don receive update ontop the Fred saga from James Ducker. E talk say Manchester United still dey reason how dem go buy the Brazilian from Shaktar Donetsk. The money wey Shaktar want na £52.5 million.
For other amebo tori, Ducker talk say Nice don offer Jean Michael Seri to all the top six Premier League clubs. The koko na whether Mourinho go like make Woodward buy am? Na only time go tell.
Advertisements