Real Madrid danger man Gareth Bale don dey hot as e manage dismantle Liverpool and their otu keeper for Champions League final.
Now, Manchester United legend Ryan Giggs don praise am for hin fine display.
“Bale? Him na the best Wales player wey i don see for my life. People wey blessing dey follow dem, dey turn up at the right time, and this na the second time wey e don do am for Champions League finals,” na wetin Giggs yarn. “My guy na winner jare, e dey shine for Real Madrid, na the best o”
Advertisements