Some people dey talk say Jurgen Klopp and hin Liverpool team bin try for the 2017/18 season pass Manchester United.
If say dem carry Champions League title, i for hide my face inside gutter but as dem no win, i fit talk say na lie. Certificate of Final attendance no mean anything. Wetin you think?
Advertisements