Na Marcus Rashford wey win Man of the Match for England as the goal wey e score against Costa Rica Mad gan. Na from outside 18 yard box, e just receive pass, turn and e wipe am.
Fabian Delph don sharply hail am: “Make una mark my word, two years from now, e go become one of the best players wey dey this world. That kind goal, e dey score am for training everytime.”
Advertisements