The reports wey we dey hear from MEN na say Manchester United wan buy Bayern Munich defender Jérôme Boateng. The German club don yarn dem say e go cost around £50m.
Other players wey dey the Red Devils’s radar na Willian, Gareth Bale and ko.
Advertisements