The reports wey we dey hear from Daily Star na say Jose Mourinho don order Ed Woodward and ko, say make dem sign Barcelona star Jordi Alba for Manchester United.
Jose Mourinho dey plan to win 2018/19 Premier League title so e wan make United board sign the players wey fit epp Red Devils to achieve am.
Advertisements