The reports wey we dey hear from Daily Star talk say Manchester United dey prepare to shock Juventus as dem dey ready to table huge money for Cristiano Ronaldo.
E sure me say if na true, Real Madrid go push Juventus inside Lagoon and dem go sell the Portuguese international back to United.
Advertisements