Paul Pogba wan leave Manchester United this summer onto say him and Jose Mourinho get beef, na the rumour wey Mundo Deportivo dey spread.
If i sabi the person wey get this newspeper, i for team am slap. Why e go dey spread rumour like say e no fear God?
Advertisements