The English National Team don provide update ontop the injury wey happen to Luke Shaw tonight. The left-back bin woundjure during the Three Lions 2-1 defeat against Spain. Upon say Rashford bin score for England, the thing wey dey everbody mind na Shaw as e scare people wen e fall for ground, sote dem user oxygen mask for am.
But the National team don talk say Luke don wake and e dey respond. Doctors don access am and e don do X-ray self. E go stay with them overnight and another update go happen for Morning.
Advertisements