The reports wey we dey hear from Talk Sport na say Atlético Madrid wan increase the release clause for Lucas Hernández’s to £135m so fear fit catch Manchester United to leave their player alone.
Personally, i no sabi why the Red Devils wan buy am as the guy na left back.
Advertisements