The reports wey we dey hear from Telegraph, na say Manchester United go pay Monaco extra £8.73m, as Anthony Martial don score hin 25th Premier League goal, na wetin trigger the clause be that.
So right now, the cost of hin transfer from France to Old Trafford don rise up to £44.73m.
Advertisements