Manchester United fit sign Toby Alderweireld from Tottenham next summer for £25m. But wetin go determine am na if Spurs activate one option wey dey hin contract, wey go in turn trigger hin release clause.
Source na Sun Sport.