Aaron Wan-Bissaka fit head to Manchester United for £50m Dizzy Daystop / June 14, 2019 Wan Bissaka fit end up at United this summer. The reports wey we dey hear from Sampilger na say Manchester United dey ginger to sign Aaron Wan-Bissaka this summer and dem dey ready to increase their offer to £50m soon. We believe say Crystal Palace go accept the offer for the player. Rate this:Abeg Share Our Tori:TweetWhatsAppTelegramLike this:Like Loading...