Players’ report card ontop Manchester United 2-1 Liverpool
Manchester United don hold strong grip on second position after dem knack Liverpool 2-1 for Old Trafford. Na Marcus Rashford’s brace wey give the Reds Devils 3 points. For Premier League, na eight games remain, so na 24 points dey to play for. With the kind mad run wey United dey on, e sure me…